Music-Video

Davido - Jowo Lyrics, Video, Audio

Please Share This:

Davido - Jowo Lyrics

My baby jo, jo

Jo, Jowo

My baby jo, jowo

My baby jo, jowo

Jowo

(VERSE 1)

One time, three gbosa for the 2 person wey born you

I never want to try to lose you, try to no

I no fi tired for your matter, lai lai say I no do

Suddenly, man, I calm down, man down for only you, yeah

Pre-Chorus

Many, many men they try to whine to you

I no really mind they just they whiney

Many, many gal they try to whine to me

Baby no go whine, dem just be whiney

Many, many man they try to whine you

I no really mind they just they whiney

Many, many gal they try to whine me

Baby no go whine, dem just be whiney

CHORUS

So me say jo, jowo

Look into my eyes, oh baby, jowo

Will you be my wife? Oh baby, jowo

Baby, oh ya raga, raga, raga for me

Jo, Jowo

Look into my eyes, oh baby, jowo

Will you be my wife? Oh baby, jowo

Baby, oh

POST CHORUS

My baby jo, jo

Jo, Jowo

My baby jo, jowo

My baby jo, jowo

Jowo

VERSE 2

Amina, Zomana

And so me go, chasin’ me now

It be like you be my destiny, nah

This kind of love e no dey similar

Amina, mutu miya

Mo la e go, go temila

No-no, no, me, ori kakirimo

Su momi girl, baby speak to me now

PRE-CHORUS

Many, many man they try to whine you

I no really mind they just they whiney

Many, many gal they try to whine me

Baby no go whine, dem just be whiney

Many, many man they try to whine you

I no really mind they just they whiney

Many, many gal they try to whine me

Baby no go whine, dem just be whiney

CHORUS

So me say jo, jowo

Look into my eyes, oh baby, jowo

Will you be my wife? Oh baby, jowo

Baby, oh ya raga, raga, raga for me

Jo, Jowo

Look into my eyes, oh baby, jowo

Will you be my wife? Oh baby, jowo

Baby, oh ya raga, raga, raga for me

Post Chorus

Jo, Jowo

My baby jo, jowo

My baby jo, jowo

Jowo

Jo, Jowo

My baby jo, jowo

My baby jo, jowo

Jowo

(Boy, take it easy on the beat)

Davido - Jowo (Video)

SEE ALSO: Everything You Need To Know About BBNaija Nengi

Download Davido - Jowo

    Download Now
        

Davido - Jowo Audio (Listen)

In Conclusion

Davido has finally dropped the video of his singles in his album A Better Time (ABT). What do you think of this? Please let us know in the comment section below.

Similar Posts

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

%d bloggers like this: